Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Fada Fada / Phyno ft Olamide


Play / DL → ( 56545 plays)


Penthuze rapper with the Eastern flavour, Phyno teams up with YBNL’s boss, Olamide on this Ghetto Gospel titled “Fada Fada” which is produced by the amazing man on the keys, Masterkraft. Remember, when this two rappers team up, its always a hit. Enjoy below

LYRICS:

[Chorus – Phyno]
Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye Ezege
Everyday by day I just dey celebrate oh “eh”
Everything I do e just dey penetrate oh
I just want to say o thank you Jehova oh
See I’m living large I get Angels o for my gate oh
Never forget where I come from na from ghetto “eeh”
Oh no no no no no no no no no no
I just want to say o thank you jehova oh “eeh”
Buru ekene riwo otuto fada fada eeeh
“Fada Fada eeeh”
A di kwam loyal o fada fada eeeh
“Fada Fada eeeh”

[Verse 1 – Phyno]
I’maputa ilu ogu nwanne belu ebelu
Anyi kolu gi ife anyi fulu nwanne you must kwere
See u come from East enter street brother you know
Ejighim ife I turn to beast nwanne you already kwon
I’ma na onye ahu nyelu-m ndu nga efe ya Efe “Eze ebeghebi” NaijaExtra.com
Onye ahu nyelu’m ego nga eto ya oh “Eze ebeghebi”
I’ma na ndi akpo kpalu’m boot nga ese ha ese “Ndi okpoloo”
Asa ahu kpalu’m boot nga ako ha o
“Asa okpoloo”
I came also and conquer
Olofuta’m Mr wonder
Some wish ka mu ban ye under “at all” I fire them with thunder Nwa na akuzi kwanu nujuu Oh no no noo no…..
Ma na ochie uuuu!! I cover myself ooh

[Verse 1 – Phyno]
Maka Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye Ezege
Everyday by day I just dey celebrate oh “eh”
Everything I do e just dey penetrate oh
I just want to say o thank you Jehova oh
See I’m living large I get Angels o for my gate oh
Never forget where I come from na from ghetto “eeh”
Oh no no no no no no no no no no
I just want to say o thank you jehova oh “eeh”
Buru ekene riwo otuto fada fada eeeh
“Fada Fada eeeh”
A di kwam loyal o fada fada eeeh
“Fada Fada eeeh”

[Verse 2 – Olamide]
I buy moto I dey travel go obodo oyibo
Na private jet remain for me baba you know
Okwudili biko bia na eba take e photo
E no easy to dey chill with Governor Ambode
Na father figure the governor e be to me oh
Since u lost my dad na him e don add up to me oh
I say gone are the days wey owu dey hugi me ….. at all
Right about now all the chiks dey sit down with me
I thank Jehova n’eche mba akanchawa oh akanchawa
Na pounds and dollars me my guys dey take shopwer oh “akanchawa”
Oyo walele where you dey oh “walele eeh”
Ebine okpako where u dey oh “walele eeh”

[Verse 1 – Phyno]
Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye Ezege
Everyday by day I just dey celebrate oh “eh”
Everything I do e just dey penetrate oh
I just want to say o thank you Jehova oh
See I’m living large I get Angels o for my gate oh
Never forget where I come from na from ghetto “eeh”
Oh no no no no no no no no no no
I just want to say o thank you jehova oh “eeh”
Buru ekene riwo otuto fada fada eeeh
“Fada Fada eeeh”
A di kwam loyal o fada fada eeeh
“Fada Fada eeeh”

[Verse 3 outro]
Sir Emeka Ofor Ibu onye nna “Fada Fada eeh”
Otunba Kiala n’ibu onye nna “Fada Fad eeh”
Ogbuefi Chukwuneke Okezie ikpeazu Gburur gburu
Ifeanyi Uba “Fada Fada eeh”
Willie Obiano na olu gi “Fada Fada eeh”
Owelle Igbo niile, palu ya tebe ya welu ya
Welu ya, iya, sekem sekam

Okoto kpatam kpoto, iya, iyakom


Copy Link:






No comments yet

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp