Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Tiwa’s Vibe (Prod. By Spellz) / Tiwa Savage


Play / DL → ( 61960 plays)


Queen of the Supreme Mavin Dynasty “Tiwa Savage” who recently copped the award for Best Collaboration at the 2018 Headies is not about to take it easy as she follows up with new a new vibe “Tiwa’s Vibe”. The song was produced by Spellz, mixed and mastered by STG. PS: This is a straight hit! Listen and Enjoy!

LYRICS:

(INTRO)

==Spellz==
Yeh yeh yeh
Listen

(CHORUS)

Hennessy for my cup
Henne’ dey for body oh
Shayo gallore; see, oju ti leri oh; yeh yeh
All of girl, them bad; we go kill somebody oh; eh eh
Say the ginger go kill somebody oh

(HOOK)

If you want to touch my body oh
[Yeh yeh yeh yeh; yeh yeh yeh yeh]
You gat to spend the money
[Yeh yeh yeh yeh; yeh yeh yeh yeh]
Bottles must to pop oh
[Yeh yeh yeh yeh; yeh yeh yeh yeh]
Help me spray the money oh
[Yeh yeh yeh yeh; yeh yeh yeh yeh]

(VERSE 1)

Wetin be that wey dey ginger the player?
Shayo, Shayo
The bottles we pop na Moet
Shayo ohh ohh; Shayo
Omo na Shayo gallore
Shayo ohh ohh; Shayo
Some dey, dey sip Hennessy
Shayo ohh ohh; Shayo

(VERSE 1)

Aunty Sikira; Broda Peteru
Aunty Sikira; Broda Peteru
Aunty Sikira; Broda Peteru
Aunty Sikira; Broda Peteru

Self Paid, make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey Shayo, make you comot oh
If you no get money, make you comport oh

Self Paid, make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey Shayo, make you comot oh
If you no get money, make you comport oh

(CHORUS)

Hennessy for my cup
Henne’ dey for body oh
Shayo gallore; see, oju ti leri oh; yeh yeh
All of girl, them bad; we go kill somebody oh; eh eh
Say the ginger go kill somebody oh

(HOOK)

If you want to touch my body oh
[Yeh yeh yeh yeh; yeh yeh yeh yeh]
You gat to spend the money
[Yeh yeh yeh yeh; yeh yeh yeh yeh]
Bottles must pop to oh
[Yeh yeh yeh yeh; yeh yeh yeh yeh]
Help me spray the money oh
[Yeh yeh yeh yeh; yeh yeh yeh yeh]

(RePeat VERSE 1)

Wetin be that wey dey ginger the player?
Shayo, Shayo;
The bottles we pop na Moet
Shayo ohh ohh; Shayo
Omo na Shayo gallore
Shayo ohh ohh; Shayo
Some dey, dey sip Hennessy
Shayo ohh ohh; Shayo

(RePeat VERSE 1a)

Aunty Sikira; Broda Peteru
Aunty Sikira; Broda Peteru
Aunty Sikira; Broda Peteru
Aunty Sikira; Broda Peteru


Copy Link:


rating: 5 stars/1 ratings





No comments yet

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp