Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

change ur style / keejoe west


Play / DL → ( 11885 plays)


Intro…
Ekpe ki diye
Freshking on tha beat ohya.
Keejoe west meh ah dey here so,
bumba
Huke.
Na you wan talk,
Waitin I wan hear ….oh
Na you shake,
Waitin I wan see…oh
My bae she fine,
She gat a big back…ohc
She gimme joy,
Walayi I cant lie…oh.
Na you wan talk,
Waitin I wan hear ….oh
Na you shake,
Waitin I wan see…oh
My bae she fine,
She gat a big back…oh
She gimme joy,
Walayi I cant lie…oh.
When she change her style…….
She do like dat………
Change your style……..
Do like dat……..
I fitto change my style…
Do like dat……
Change your style……
Do like dat……
Varse….
Gimme love ,run come gimme love,
Dat kin love wey go mak ah man craze..
Biggi bumbum me ah bae she get oh,
Biggi bumbum me ah bae shake.
Gimme dat sound for dah biggi man ,
Dat kin sound fitto mak a man gbas..
D bgedu don start for the party yard oh,
Make the people start to jaye…….
Everybody confirm it..
Oh na nan na na na na…bumba
The street dem confirm it
Oh na nan na na na na..enhe
The ghetto confirm it,,,
Oh na nan na na na na..
Oluwa confirm it ,
Oh na nan na na na na..
Huke……
Na you wan talk,
Waitin I wan hear ….oh
Na you shake,
Waitin I wan see…oh
My bae she fine,
She gat a big back…oh
She gimme joy,
Walayi I cant lie…oh.
Na you wan talk,
Waitin I wan hear ….oh
Na you shake,
Waitin I wan see…oh
My bae she fine,
She gat a big back…oh
She gimme joy,
Walayi I cant lie…oh.
When she change her style…….
She do like dat………
Change your style……..
Do like dat……..
I fitto change my style…
Do like dat……
Change your style……
Do like dat……
…………………………..beat pass…………….
Phone vocal
When she change her style…….
She do like dat………
Change your style……..
Do like dat……..
I fitto change my style…
Do like dat……
Change your style……
Do like dat……



Copy Link:


rating: 5 stars/2 ratings





No comments yet

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp