![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login running - ended - open << Back to Fights - Add comment dareper(0) VS PosheL(0) who mumu pass Shey na beneno wey dey waka inside bush come see wetin look like shi 4 im eyes, come use hand carry small, smell am for im nose come shout. Hmmmm. Na shit oo. Thank God say I no match. Abi na me wey carry screwdriver go atm say I want go loose my money wey dey bank. Comments:~ 9 years ago
emma4love3 said: lol.... hahahahaha.... infact nah beneno mumu pass oooooh.... how u go carry shit for hand smell am bf u knw say nah shit.....lol ~ 9 years ago
dareper said: then qoute me wrong@poshel Illuminati is not a bad cult as people thought Add CommentPlease Login To Add Comment<< Back to Fights - Add comment Start a Fight |
Follow @Naijapals |