![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 102168 plays)Copy Link: rating: 3 stars/10 ratings Tweet Comments:~ 14 years ago
principal said: Chineke I balee' for this jamz. Its about that time this collabo surface. i don die Oooo. ~ 14 years ago
lordmayor1 said: 2baba understands musik.... men 2baba is good.... na good ting dey sell e self.... ~ 14 years ago
mentol07 said: Timaya go and wrk wit K Solo Timaya go and wrk wit K Solo he understands u more better dan every other producer...my guy K solo dey cover ur error ooo...... ~ 14 years ago
adewale007 said: nice piece we just have to encourage our people ooo dem dey try ooo .gone were those days when we look abroad to get our body shaked when we party , now its all naija hits thank you guys , keep up the good work . Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |