![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 95484 plays)Egberi papa catching fun Copy Link: rating: 3 stars/8 ratings Tweet Comments:~ 14 years ago
doncollins9 said: Hahahahahaahha They Say Timaya Talk Hong Kong that is my Best Part Timaya Abeg Teach We Hong Kong Teach We Hong Kong Because You No Be Small Boy Weh Di Wear Bling Bling ~ 14 years ago
selena said: nooooooooooooo is this really timaya....u don dey fuck up oooooooooooooo..... ~ 14 years ago
lentini1 said: loving dis. please can i get an Mp3 download link to this new Timaya songs? omo Timaya do kolo finish o. "i want to speak Hong Kong".........classic ~ 14 years ago
presly4u said: this na proper crazy come!waiting concern hong kong for the music wey this mad man sing now?this na complete madness,maybe you have another name for this goaat kind of music. ~ 14 years ago
princess4life said: dem get their mouth let dem talk, people wil 4eva talk about u becos u cant be loved by all.....but i 4 1 luv u so much nd cant do witout listen 2 ur songs...u are d best.nice track. ~ 14 years ago
ellemartha said: Hailings to your ringing My man u ARE really with your sense kudos. I dey feel u TIMAYA. respect 4 u once againl China fans dey hail u wella...... We love u T.I.M.A.Y.A CY DE DOOM ~ 14 years ago
mrnnamdi said: Da Boy Timaya carry go no mind damn niggas wey no like ur progress,we dey with u always and no icelander or bagers wey take mount. ~ 14 years ago
Emmanuel4christ said: looool People that are abusing this track is called *FREESTYLE*! is not really album. Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |