![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 47915 plays)it's tight Copy Link: rating: 5 stars/2 ratings Tweet Comments:~ 14 years ago
easykay said: Bigiano ft Dagrin (iwofa) lyrics by Kayode: one tin i dey bow for na how some pple say i no go make am all alone.. its funny how pple dey talk, you no be God my bros no be soooo... tripple b be 3 b4 see na tins go wrong nd i don go solooo nd for d two boys wey dey form igberaga don make dem kolo i no need to fumble c i no be mugu na now we go truly know wu be wu 4 5 years no be joke carry ur demo nd go mimes ur tone oo i don pay my dues o just tell bigiano sit back and watch bg on d shows nd if u dey vex for my dough carry ur issues go meet baba lawo oo chrorus: iwofa sha lenu, oun telenu bari ni o fenu e ro bo pe boya nko ori tope nle dan dan adi re agbagba ni mo be ooo ba ri eni taba se eya fori jin waoo bo pe boya nko ori tope nle dandan adire (repeat x2) some pple dey we dey live wey no suppose to exist d pple wey we come need unfortunately dey six feet aye n reti eleya se, nibo lefi toluwa siii ooo nd if u cant get there, why u no let dat ur broda dey go ooo oh lord 4give our sins, as we 4give our enemies lead us not into temptations, preserve our souls from destructions if God has placed you high, no one can bring u down dis na my time to shine, after the rain comes the sunshine chorus: Dagrin (rap) te ba kuro ninu game yiii egba dagrin pelu bigiano mo ko eleka eyin teti so kiri tele pe ale blow ton ba gbe ball soju post ale goal iro ni she wo ni, story alo ni file yoruba ni isokuso ano ni e nbe eshi pada bo wa bebe now i see u dont know nothing bout bebe tin ba beyin efi ori jin eyin okunrin efi ori timi olorun duro timi yemisi oju oni timi iwofa lenu elenu lo lenu kon ma so ibi toba so de won shin pada bo wa de wa lade won feel e won feel e la laba master yi won fe thief e u suppose to blow u suppose to know bigiano dagrin bm omo na typer bro! chorus: PS: Feel free to correct it. Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |