![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 68155 plays)Veteran Nigerian singer, Rudeboy is back with a new track titled “Audio Money”. The track, produced by LordSky sends a message to people living fake lives on social media. “Why you wan kill yourself, why you wan kpai yourself” is a Rudeboy’s message on this track. Check on it below and enjoy. Rudeboy – “Audio Money Lyrics“ [Intro] Oh no, (Lord Sky on the beat) na audio Oh no (Rude..) Oh no, na audio Oh no, eh iee [Verse 1] Everybody rich for Instagram (listen) Poor man no dey for Instagram (at all) Dem call me like say na me start am (yeah) Living fake life with cheap data E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio [Chorus] Slow down, slow down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca Calm down, calm down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca E ma pariwo Dem money na just audio ( Na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio [Verse 2] You wey dey form giveaway Your landlord dey chase u away Your family den you don sideline Owu dey blow you, You dey blow timeline Ten billion on flossy Too much money con be nothing So turn down d volume of your radio The money wey we no see na audio Account dey red perere Your body Dey shack elele Them dey there hail u Owu dey dey slap you [Chorus] So slow down, slow down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca Calm down, calm down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio [Verse 3] Who get ear make dem hear The life dem dey show, no be here No pick up stones wey nobody throw dem And build dem mansion in the air Slow down my brother, oh no Calm down my sister Cos dem money na just audio Account dey red perere Your body dey shack elele Dem dey der dey hail u Owu dey dey slap you [Chorus] So slow down, slow down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca Calm down calm down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio [Outro] Oh no, na audio Oh no Oh no, na audio Oh no Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |