Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

DASH / Despicepriezt


Play / DL → ( 11650 plays)


Despicepriezt is back with another smashing hit "Dash " mad vibe for the rest of the year this song is off the forthcoming Vybe GAD EP
Lyrics
Intro
Yea
Bless up
I know everywhere no stew now for you
Everywhere go stew later man
If you believe say you believe
Cus
I believe
that you believe
That everywhere go stew
Yeah bless up
They call spice priezt
(Verse 1)
All my life I have been living by Grace
But we dey do Dem paper chase
if I no get the money wetin i gain oo
If I come I go have to do am again oo
(pre chrous)
Trying to get Dem cash
Make mama proud
So make me fit dash
Trying to get Dem cash oo
(Chrous)
Trying to get Dem cash
Get Dem cash
Maka mama proud
So we self fit to dash oo
Trying to get Dem cash
Get dem cash
Make mama proud
So we self too fit to dash oo
(Verse 2)
Never compare your one step
Other man persin steps
Everybody destiny different
Making this money
No be who run pass
Omo na by grace
Everybody doing Dem Papper chase
More stacks Dem boys go buy Benz
Forget I no ball today
Ami no ma ball tomorrow
Spoil my mom oo
Get this bag of
Trying to get this cash oo
(pre chrous)
Trying to get Dem cash
Make mama proud
So make me fit dash
Trying to get Dem cash oo
(Chrous)
Trying to get Dem cash
Get Dem cash
Maka mama proud
So we self fit to dash oo
Verse 2
Ami nor fa lowo
Ami nor ma lowo
Hustle 24
Hustle less than I sleep "never
Main focus of the drive "paper"
Place me where the money at "maker"
Dem my gee go make make am
chicken change not a enough
Otedola kind we want
Getting money is a must !!



Copy Link:


rating: 5 stars/1 ratings





Comments:

~ 4 years ago goodking123 said:
Good King
Wow! nice song, more grace brother, you are a winner. We will Dash!

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp