Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

why you leave / caleblauzzy


Play / DL → ( 11548 plays)


monalisa
baby girl I just wanna tell you something yeah
you know
yeah yeh
that something on my mind I want you know
eh baby you leave me for anoda manu why o
but you know that meĀ  I'm always in love
all my friends always call me Mr lover o
baby girl you take my heart you break it o
just because say me say me want i you
why you leave me o
why you leave me alone
why you leave me o
why you leave for anoda man o
why you leave me o
why you leave me alone
oh oh uh oh
onome give me love o
Just please come give me darling love
onome gimme love o
onome don't you leave oh
come gimme that darling love o
onome gimme love
after all I've done for you baby
back then tin ma be gbese
back then tin ma lo relo
back then ti ko so wo
back then tin ma torie lo gbawin
but you know that i always wanna treat you right
you know I always always want you girl
you always tell me that you really love me then
why you change all of a sudden
why you leave me o
why you leave me alone
why you leave me o
why you leave for anoda man o
why you leave me o
why you leave me alone
oh oh uh oh
onome give me love o
Just please come give me darling love
onome gimme love o
onome don't you leave oh
come gimme that darling love o
onome gimme love



Copy Link:


rating: 5 stars/1 ratings





No comments yet

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp