![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 13160 plays)ALL LYRICS No be only me wey go face am It's Vivian Galaxy As I dey give you love make you give back When I give you all Make you give me love If I give you love make you give me all When I give you all Make you give me love yeah yeah If I give you love make you give me all No be only me wey go face am As I dey give you love make you give back When I give you all Make you give me love yeah yeah If I give you love make you give me all Soldier man no be killer You don fall kpalaba Shebi I dey talk you no dey hear me You say you be don you no dey fear me My paddy dey one corner He dey beg make we see for corner Alaroro na him do you so Abeg make you dey one corner Abeg abeg me I no dey play As you see me so I dey tell you so Me I dey tell you since I dey tell you since See my guy me I dey tell you so Abeg abeg me I no dey play As you see me so I dey tell you so Me I dey tell you since I dey tell you since See my guy When I give you all Make you give me love If I give you love make you give me all When I give you all Make you give me love yeah yeah If I give you love make you give me all No be only me wey go face am As I dey give you love make you give back When I give you all Make you give me love yeah yeah If I give you love make you give me all I've been given them things with the ginger You no fit come form werey nigga You no fit come form werey nigga I've been given them things with the ginger Eh eh eh eh abeg abeg abeg oo You no fit come form werey nigga Abeg abeg abeg oo Abeg abeg me I no dey play As you see me so I dey tell you so Me I dey tell you since I dey tell you since See my guy me I dey tell you so Abeg abeg me I no dey play As you see me so I dey tell you so Me I dey tell you since I dey tell you since See my guy When I give you all Make you give me love If I give you love make you give me all When I give you all Make you give me love yeah yeah If I give you love make you give me all No be only me wey go face am As I dey give you love make you give back When I give you all Make you give me love yeah yeah If I give you love make you give me all Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |