![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 15265 plays)Larkim is back with another smashing tune;following his previous releases "THESE DAYS" and "Bsc" he comes with another controversial song titled Holl up! with mind blowing African sound and lyrical content. Holl up basically tells guys and ladies to take caution before making love "Think am before You Shook Am". Produced and mixed Sterryo Follow on twitter @boy_larkim Follow on Instagram @Larkimolorin *Lyrics* Boy larkim I get e yarns for all them guys Abeg e make una dey shine ur eyes Cut your coat according to your size No go price wetin you no go buy, ai No be every girl Na for sex No be every bress you go press No be every yanch you go caress You for take ur time invest in something else Pre hook: no be joke But e be like joke No be joke till e turn to joke E go shock you say the girlie wey you carry, Na your great grand mammy, ai Chorus: wait, hollup wait Wait hollup wait Wait hollup wait Wait hollup wait Think am before you chook am, wait Verse 2: this Na yarn to all them girls Tall short fat or dem skinny girls Pretty pretty pretty girls Open your head and close your legs Omoh Na my mind, omo Na freestyle Omo Na your bakka just dey make man high Girl I don dey craze,girl I no fit wait Baby just one taste ahh e ah e I love you pass my mama ( iro nla) Na you dey make me marra (iro nla) Omo mo ti manya (iro nla) Oya ja wo yara (iro nla o ) Pre hook: no be joke But e be like joke No be joke till e turn to joke To all the guys wey dey deceive Thunder go fire you ai Chorus: wait, hollup wait Wait hollup Duro na Wait hollup wait Wait hollup wait Think am before you chook am, wait 3rd verse: omo this one Na spiritual something Omo No go jonze yourself o larkim larkim larkim Ma lo palori to ba teri No ma Sun sun sun sun to ba teni gbogbo omoge to fe mi lofe fe mi gbogbo omoge to fe mi lofe fe mi (2ce) Wait hollup wait (hollup Wait o) Wait hollup wait (hollup wait o) Wait hollup wait (hollup Wait o) Think am before you chook am Ah ah ah ah eh eh ah Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |