![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 19008 plays)Esongz is here again with another hit highlife vibes 24 Seven, Esongz started getting recognition in the music industry after he released his previous single titled Sabrina that was produced by the super star hit maker Majorbangz.. Now we have no doubt that the young talent got a whole lot of sweet melodies for your listening pleasure,Now go enjoy 24 Seven by Esongz produced by TEESTICKz the beatskiller .. Lyrics Ahn ah ah They calling me Esongz knack the konko Wey dey sing song Gbas gbos Gbas gbos Baby girl me and you I love the things that you do Baby girl me and you (Phone voice) I no fit sleep o If you no day with me o baby o baby I no fit cook o When maggi no day e be like E sey Nepa sef no dey, Mami Where you dey? Baby baby wait, no look Uche face, baby come around o baby, baby make we play o Baby baby wait no look Uche Face, baby come around o baby no go use play baby I dey think of you... 24 7 eh eh eh 24 7 wo wo wo Girl I dey think of you (I dream and I think and I dream of you uh uuuh) 247 247 Girl I dey think of you No go do kalaku We go dance skelewu E be you be my boo Baby all for you No go do kalaku We go dance skelewu Make you do like I do Baby all for you Me I wan see daddy mummy Fight for you one man army Take care you baby girl be ur nanny I no go touch only if you let me Baby roll for me,baby shake for me,baby dance for me Make me wanna spray money Baby baby wait,no look Uche face Baby come around o baby Baby make we play o Baby baby wait,no look Uche face,at all at all baby come around o baby no go use you play o Baby I dey think of you 24 7 eh eh eh 24 7 wo wo wo Girl I dey think of you I dream I think and I dream of you uuh uh 24 7,24 7 girl I dey think of you No go do kalaku We go dance skelewu E be you be my boo Baby all for you We go dance skelewu No go do kalaku E be you be my boo Baby all for you Mirinda Chop the suya I chop the onions Teesticks knack the... Break kolanut... Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |