![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 27173 plays)Timaya continues to stay fresh and relevant in the music industry, his new single is titled, born to win. Enjoy the new song below: Intro Right Chulo, leggo Chulo no dey tire, I dey fire, Take them higher Stoopid! Chorus I’m born to Win Me I know get anybody to help so I must Win All my life, everyday my dream is just to Win Me I no get anybody to support me so I must Win Na me be the boy back then dem dey borrow Nobody really knows tomorrow Verse 1 Gongo gongo, gongo aso Back inna the days we dance Gongo Aso These days everything maka dey nlo I know some artiste wey we start I hear dem no more Brother, sister aye n lo Back inna the days dem dey buga gan Look around, turn around see the grace upon my life is so special Chorus Born to Win I no get anybody to help me so I must Win All my life, everyday my dream is just to Win (Chulo way) Me I no have anyone to support me so I must win Na me be the boy back then dem dey borrow Nobody really knows tomorrow Verse 2 Get away, when I sell plantain where them dey? E don tey when the boy done dey reign Me I dey hustle back e done tey (x2) See ah! Chulo no dey tire Anytime I come me I give them fire All of my guys I link them higher And them still dey taya taya Chulo no dey tire Anytime I come me I give them fire All of my guys I link them higher And them still dey taya taya Chorus I’m Born to Win I know get anybody to help me so I must Win All my life, everyday my dream is just to Win Me I no have anyone to support me so I must Win Na me be the boy back then dem dey borrow Nobody really knows tomorrow Gongo gongo, gongo aso Back inna the days we dance Gongo Aso Gongo gongo, gongo aso These days everything maka dey nlo All of my guy dem tura nlo ****** tonya tonya over lo Say the people wey start I hear dem no more Stoopid! Timaya Born To Win Lyrics Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |