![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 18880 plays)Joeboy is back with another melodious tune as he always does, this new song is titled "Celebration" - Again, it is just 2 minutes long, but filed with melodious busts and excitement. LYRICS Celebration Celebration na Jubilation Jubilation oh na na (na na) Celebration, celebration Wey we con do for our life We go dey alright o Tori ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Yeah yeah yeah yeah E go clear if you get patience Clean heart I no like pretense Omo na blessings wey dey my location (location o o) Bad mind leave my circumference Dem go do dem go yarn nonsense I no send I dey for high vibrations oh Tori ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Yeah yeah yeah yeah yeah Celebration Celebration na Jubilation (na na na na) Jubilation oh na na (na na) Celebration, celebration Wey we con do for our life We go dey alright o (no no no) Gbese kan soke Jijo yen je kin mo pe o wa okay To ba fe lowo laye yi Ogbeni kawo e soke ye Loke loke loke La ma ma lol God Dey No worry no worry my brother you know money go dey Tori ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto (eh eh) Joe Joe Joeboy ‘pon deck Joeboy – “Celebration Lyrics“ Watch ‘Celebration Lyric Visualizer‘ Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |