![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 13318 plays)ENYI SKWOD RECORDS PRESENTS HONEY BEET ALILI - Honey Beet [Official Audio] New single from Honey Beet's upcoming EP COME BACK. (LYRICS) HEY! HEY! HEY CHAI NDIA EME ANYI ARU ASI M HA EME ANYI ARU (2TIMES) HOOK. ALILI (ALILI!) ALILI (ALILI!) ALILI (ALILI!) ALILI (ALILI!) CHAI TAKE A LOOK AND SEE HOW OTHER COUNTRIES DEY GROW FOR EVERY YEAR OUR OWN GO DEY LOW I NEVER SEE LIGHT FOR MY STREET FOR THREE MONTHS DIRTY DIRTY NA EN FULL FOR MY ROAD EVERY BODY DEY RUN DEY COMOT DEY GO ABROAD SOME WEY NO GET JOB DEM GO BEGIN DEY KPO COMMON GARRI WE NO DEY SEE TO CHOP THUNDER GO STRIKE ALL OF UNA WEY DEY FOR ONTOP HOOK. ALILI (ALILI!) ALILI (ALILI!) ALILI EHHH! ALILI EHHH! CHORUS. WETIN I WANNA TALK ABOUT IS DEM NO REALLY CARE ABOUT US...HMMM (DEM NO REALLY CARE ABOUT!) ALL I WANNA TALK ABOUT IS DEM NO REALLY CARE ABOUT US...NDIAA ( DEM NO REALLY CARE ABOUT US !) ALILI (ALILI!) ALILI (ALILI!) ALILI EHHH! ALI ALILI EHHH! ALI VERSE MAN DON GO OVERSEA NOTHING WEY MAN NO GO SEE IF DEM LIKE MAKE DEM SUE ME ALL I WANT IS TO BE FREE SHOUT OUT TO MY GEES WEY DEY PROTEST IN THE STREET THIS IS FOR OUR KIDS THEY CAN NEVER KILL OUR DREAMS YOU SAY YOU BE MY PAPA (SHA YOU BE MY PAPA!) YOU DEY SHOOT YOUR SONS AND DAUTHERS SHA YOU BE MY PAPA ( SHA YOU BE MY PAPA) YOU DEY LAUGH AS WE DEY SUFFER YOU DEY SMILE AS WE DEY SUFFER HOOK ALILI (ALILI!) ALILI (ALILI!) ALILI EHHH! ALILI EHHH! WETIN I WANNA TALK ABOUT IS DEM NO REALLY CARE ABOUT US..HMMM (DEM NO REALLY CARE ABOUT) ALL I WANNA TALK ABOUT IS DEM NO REALLY CARE ABOUT US...NDIAA ( DEM NO REALLY CARE ABOUT US ) VERSE 3. SINCE NINTY SIXTY NO ELECTRICI-TY NO JOB OPPURNITY NO SECURITY NO SHAME NO PITY THIS MEN ARE GREEDY DEM NO SEND ANYBODY THEY ONLY CARE ABOUT THE MONEY SINCE NINTY SIXTY NO ELECTRICI-TY NO JOB OPPURNITY NO SECURITY NO SHAME NO PITY THIS MEN ARE GREEDY DEM NO SEND ANYBODY ONLY CARE ABOUT THE MONEY HOOK. ALILI (ALILI!) ALILI (ALILI!) ALILI EHHH! ALILI EHHH! ALILI EHHH! ALILI EHHH! CHORUS. WETIN I WANNA TALK ABOUT IS DEM NO REALLY CARE ABOUT US..HMMM (DEM NO REALLY CARE ABOUT) ALL I WANNA TALK ABOUT IS DEM NO REALLY CARE ABOUT US...NDIAA ( DEM NO REALLY CARE ABOUT US ) ALILI (ALILI!) ALILI (ALILI!) ALILI (ALILI!) ALILI (ALILI!) Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |