![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 13812 plays)Intro Oh naah! Verse 1 Depend on man make u failour Problem comes demma run off So make I tell u my gee no back off You dey feel me so,say your hustle no go go in vain o you go make your mama proud o oh ai HOOK Cos sometimes hustle pay right Sometimes hustle dey rough I no send oh cos I gat niggaz wey dey live large,I gat niggaz wey dey turn up,we living life ina party yo CHORUS Na who the de best eyo Ewo! I be the best best Your mama be the best eyo Ewo! She be the best best King paddy na your mentor o Ewo! I be your ment ment When I come I be VIP Ewo! Call me number 1 I be number 1 Verse 2 247 man dey hustle Man no job but still bubble But we still pray you Better stand up for your future go get a life make u hustle or u get starve o For this life wey we dey so,pikin sef e don know say our government bad o badman no fit cho...op oh ai HOOK Cos sometimes hustle pay right Sometimes hustle dey rough I no send oh cos I gat niggaz wey dey live large,I gat niggaz wey dey turn up,we living life ina party yo CHORUS Verse 3 My my my mission to gather boys wey bubble Me I no come here to gather boys wey dey fuck up ai! Shey u wan know me shey u wan know where I come from ah Ah be naija boy,boy from langtang with tha brand new style,shey be u dey talk say my voice no street,gimme ginger make I give u lamba o ai Hook Cos sometimes hustle pay right Sometimes hustle dey rough I no send oh cos I gat niggaz wey dey live large,I gat niggaz wey dey turn up,we living life ina party yo Chorus till down Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |