![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 19190 plays)New tune from Mavin record stars, Crayon and Rema. Lyrics to the new tune below: LYRICS Wawawa Another banger… REMA I Dey for corner when I sight you but you know really know I wear my dark shades suppose know how superstar thing Dey go Inside my heart I Dey love but for my face e no Dey show Ahn……ahn….. You carry my attention when I see you step on the floor Wetin you carry for your backside baby ogologo This kind of girl oft clear my account baby obololo ahn….. Baby you too correct oh too correct oh too correct oh You Dey burst my head oh this your yansh be like tontolet own Baby no finesse oh no finesse oh no finesse oh Baby you just Dey vex oh Dey make my thing stand erect oh… Hmmm… Ha esosa talk say her name na esosa Na she Dey suka my micasa Yansh just be like bulldozer Ahhn… bulldozer, I hope say I no regret am I tell am say when club don close make she link me up for oriental ahn… If this na true love if this one na fake love I know.. But anything wey sup I go let una know for my next song Oh wowoh I Dey for corner when I sight you but you know really know I wear my dark shades suppose know how superstar thing Dey go Inside my heart I Dey love but for my face e no Dey show Ahn……ahn….. You carry my attention when I see you step on the floor Wetin you carry for your backside baby ogologo This kind of girl oft clear my account baby obololo ahn….. Crayon Oh Oya bosi pangba I go like to Dey give you standard Carry hook make I carry chorus oh You know my money surplus oh and I go jam your buttocks oh.. I get driving license hmm and I go drive you crazy ehn…. Come to my room jeka do something Oshamo you go chi chunchin eh… Orisi risi she Dey give me dirty dirty Eh eh la be kitchen ti mo fun e plenty plenty hmmm Orisi risi how many rounds meje meje hmm Naughty naughty hmm I Dey for corner when I sight you but you know really know I wear my dark shades suppose know how superstar thing Dey go Inside my heart I Dey love but for my face e no Dey show Ahn……ahn….. You carry my attention when I see you step on the floor Wetin you carry for your backside baby ogologo This kind of girl oft clear my account baby obololo ahn….. Baby you too correct oh too correct oh too correct oh You Dey burst my head oh this your yansh be like tontolet own You Dey stay my head oh rent free oh rent free oh You Dey shock me shock me elect elect oh Vibes… Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |