![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 1825 plays)*Inaudible melodies* It’s kel-p vibes I’m not moved by what I see I know who I be, I just want my peace Make money eh I go get everything I need In my own timing Ko ni koja mi Ko ni delay So many people deny Oluwa don co-sign Can’t believe this is my life Everything come align They looking me so surprised Sho’mode lo dun bayi I know it’s hurting your pride Believe me I don’t mind Party no dey stop, when we pop Yeah we up Plenty spending like it’s nothing Party no dey stop, when we pop Yeah we up Plenty spending, like it’s nothing See me I no dey worry ’cause Oluwa don co-sign me I no dey put mind for wetin no concern me Kind of slow but I’m always on timing, ahn See my eyes don see many thing ti mi o gbadura f’ota mi If you still dey hate, you need therapy Good vibes, no bad energy, oh, ahn, yeah Aje, ti n ba jade tan Aya won a ja Ti n ba ti fe mule na banger Me wey I don high on paraga How I go get time for wahala? Find one girl wey fine like Rihanna Spending like Obi Cubana Leave acting for Tony Montana Original not made in China Party no dey stop, when we pop Yeah we up Plenty spending (Plenty Spending) Like it’s nothing (Like it’s nothing) Party no dey stop, when we pop Yeah we up Plenty spending (Plenty Spending) Like it’s nothing (Like it’s nothing) *Inaudible melodies* Adekunle Gold Oro aye mi ko ma le Ma lo Cali or Paris Go again another day Zinoleesky Kilo fe, Richard Millie or Patek? Wo currency lowo mi The real shit no fugazzi, no fugazzi In da club, turn it up (Turn it up) Oluwe mawe, oluwe mawe oh Oluwe mawe Party no dey stop, when we pop Yeah we up Plenty spending (Plenty spending) Like it’s nothing (Like it’s nothing) Party no dey stop, when we pop Yeah we up Plenty spending (Plenty spending) Like it’s nothing (Like it’s nothing) Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |