![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 4707 plays)Put Ring on the Finger is a unique song that encourage couples to spice up their relationships so as to gain deeper affections that would push them to take the necessary steps to solidify their love. PUT RING ON THE FINGER is a song you can't just help but love PUT RING ON THE FINGER LYRICS Baby me I love you No one else above you Nobody can match the love wey me I get for you Ya ya ya ya Baby me I love you No one else above you Nobody can match the love wey me I get for you It's Vivian Galaxy I love you I love you for where na to carry me dey chopulate you know Every time give me another year Oga put ring on the Finger or I go I love you I love you one chance I miss you I miss you one chance I need you I need you Oga put ring on the Finger or I go You are my one and only for where I want to marry you oya Every time give me another year oga put ring on the Finger or I go Every time story story story Mister story story story Every time give me another year oga put ring on the finger or I go This year no go pass me by See my time dey pass dey go You dey block way for the right guy Say your mind now make I know This year no go pass me by See my time dey pass dey go You dey block way for the right guy Say your mind now make I know I love you I love you for where na to carry me dey chopulate you know Every time give me another year Oga put ring on the Finger or I go I love you I love you one chance I miss you I miss you one chance I need you I need you Oga put ring on the Finger or I go I love you I love you for where na to carry me dey chopulate you know Every time give me another year Oga put ring on the Finger or I go I love you I love you one chance I miss you I miss you one chance I need you I need you Oga put ring on the Finger or I go You don see osho free you dey chop dey go Do I look like Santa All the mouth you dey make But nothing to show Wetin you get na canter All my friends don born finish But you just dey waste my time ogini Inodu na achughari ndi iru fanta Nnodu na agba so alanta This year no go pass me by See my time dey pass dey go You dey block way for the right guy Say your mind now make I know This year no go pass me by See my time dey pass dey go You dey block way for the right guy Say your mind now make I know I love you I love you for where na to carry me dey chopulate you know Every time give me another year Oga put ring on the Finger or I go I love you I love you one chance I miss you I miss you one chance I need you I need you Oga put ring on the Finger or I go Yea yea yea yeah oga orugo kwa o Oga yea yea yea yeah oga to put the ring o Oga yea yea yea oga yeah oga na today oo Oga yea yea yea yea oga Put ring on the Finger or I go Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |