Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Only Me / 2face idibia


Play / DL → ( 39549 plays)


On top


Copy Link:


rating: 4 stars/5 ratings





Comments:

~ 13 years ago lgolo said:
BAba
tu-face u b baba, l throw wey salute. nothin do u.

~ 13 years ago kentrow said:
OBOY
U JST TOO MUCH I KNOW KNOW WETIN I GO SAY ABT THIS GUY

~ 13 years ago BoyeBoye said:
2Face as interpreted
2Face 4 real, i like the face wey u dey carry sing, Any day I BOW for your talent but I HATE the d other face wey u dey take waya our girls, may be dats Y u called ur selt 2Face, mask the other face o!!!
Anytime Bros, Fans and I appreciate ur music

~ 13 years ago rykaard said:
Great Talent
Great Talent!! please do one gosple song in your next album

~ 13 years ago Augusta2010 said:
2 BABA
I GBADU U MY GUY U TOO MUCH GBOSA FOR YOU

~ 13 years ago ghettomanday said:
na only me
FOR SAINT PETERSBURG RUSSIA
NA ONLY ME BE PASCAL
NA ONLY ME BE GHEETO MAN
THE KOKO MASTER OF SPB RUSSIA
U ARE FREE TO ASK
2BABA NOTHING DO YOU
ONE LOVE CARRY DE GO

~ 13 years ago nickk said:
music overbam
d music too bam like ma track bambam

~ 13 years ago jennifer15 said:
i love tu face.
this song has a real lyric, keep up tuface, making us proud(:

~ 13 years ago pontiff said:
only me
humility is the principal of this lyrics

~ 13 years ago odigiejohn said:
2 baba nothing do you
real miusic with real message

Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp