Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Kole ye wan / eedris abdulkareem ft ruggedman


Play / DL → ( 81877 plays)


Eedris abdulkareem ft rugged man - hot collabo


Copy Link:


rating: 4 stars/15 ratings





Comments:

~ 15 years ago felix33 said:
dem go fear,dem must fear ,abi dem no wan fear.
ehhh if i hear am edris no wam u too much.
na wetin dem tell me too say na me like wahala pass.expect my album

~ 15 years ago kronk said:
small boy
abeg eedris u no fit sing without trying to apologise or talk nonesence about smbody? u can and will never be like Fela. B ur own self and let pple like u for that and no de yern nonesence. u get ggd beats and rythms but u too de talk nonesence.

~ 15 years ago kronk said:
lastly
thank God say u know say Charlyboy fuck u up. U blind the time wey u de do Mighty Igor inside the ADC flight? Wey d Kennis Music wey de do Voltron for u b4? dem do use u , drop u now u de run ur mouth anyhoe....just no 'STAIN' Ruggeddy Baba o.

~ 15 years ago military_prince said:
IDRIS WILL RAIGN FOR LIFE
OBASAN..WETIN........ .E WAN DIE? OMO NA OBAIDRIS I KNOW JARE

~ 15 years ago JUSACO said:
OUR MUSIC, OUR NATION
Music is the mirrow of any nation and the enviroment. It improve our attitudes and brings out the bad to the public. Any musice without inspireation is nonsence. Idrs and 2face have been good in the industry. Some times, musicians do talk to themselfs directly or otherwise. It's still part of the business. I don't know if Idris and 2fuce are in enmity. But let's listing to there music and see if what they are singing could recreat us.

~ 15 years ago mejex said:
COLLABO
edris pick it up from where u droped,

~ 15 years ago Grtmimshak said:
nice one
cool one from great icons. what a collaborative work !

~ 15 years ago ibizzle said:
Kole yan wan
My guy Edris i promise u 2000k pounds any time i see u.i dey stay for jd this jam na die.we dey solidly behind u nothing dey happen....xxx

~ 15 years ago muma_life said:
guy u try
who wan try...guy u too much..but no turn green to black i beg but u can turn it to RED u know... men tight

~ 15 years ago esegine said:
monkey
try hide your self 4 once.nigerian musician are better than this trach,ruggedy cool 4 u/

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp