Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Kole ye wan / eedris abdulkareem ft ruggedman


Play / DL → ( 95245 plays)


Eedris abdulkareem ft rugged man - hot collabo


Copy Link:


rating: 4 stars/15 ratings





Comments:

~ 16 years ago alago said:
higher & higher
eedris get burning,higher &higher like hamathern fire.no eedris no naija music industry.despite am not soft music lover, i luv ur concert.sing wat affect ur people.

~ 16 years ago chidiibe said:
I love the lyrics
baba de koko........baba Koleywon!!!!! I love this.

~ 16 years ago el_born said:
Attention 9ja guys
I beg we need to check people brain b4 dem go dey get profile for this site ok,like this guy(esegine) wey talk say eedris na monkey shey you no say him need to go see doctor for medical check up...i won ask you question you radio 4 house at all or you dey go club? oh you wey no get radio for house go get money to club... you dey talk say eedri no sabi sing if na you brother you go talk that kind thing?fool....sing your own make we hear...

~ 16 years ago grin_genius4lif said:
Ijeta li then rira
papadipopo baba. what a beautiful track from edris albukarim

~ 16 years ago jdee07 said:
d king is back
if eedris like make im sing "twinkle twinkle little star" his still d baba of dem all

~ 16 years ago Adeol said:
You are da bomb
Who says dis guy no sabi sing.Edris leave them,na bad belle dey worry them.Keep on rocky,we your fans dey gbadun you 4 life.YOU R DA BOMB

~ 16 years ago shadyb said:
one love koleyewon
edris u 2 much,u be realy fela,2face na obj
koleyewon is one of the best track that gives me inspiration

abeg edris i hale u

~ 16 years ago emeka18277 said:
well,its true........
Jaga jaga and this particular kole ye wan is the only tracks i ve taking from u.U bi dey fumble wt big bros them.But i thank God u are exposing them now.They are killing musical talents in naija coz,the love already made.Is now that i love u.Big ups.I love it.Hoping to here more from u.

~ 16 years ago kronk said:
Stpid boy
na now u know say u go sing better song...dem ur set don gum

~ 16 years ago seze said:
hey man
keep on i hale u my nigga .

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp