![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 80909 plays)Just when you thought that the Month of the Mad Hatter and March Hare couldn’t get any madder, Terry “Da Hitman” G drops us some heat for the streets. This is something that will definitely end up on most DJs’ spin-lists. Yup! Get familiar! Copy Link: rating: 3 stars/10 ratings Tweet Comments:~ 14 years ago
Rawdyfaze said: TERY G I LOVE U MAN NACK AM APAKO,GOD I TOO LOVE TERY G E STYLE TOO TIRT,OYA MAKE U HOLE ME FOR CLOTH B4 EEH CHIA NACK AM NACK AM NACK AM,OMO ME I DON DEY CRASE,TERY G I LOVE UR MUSIC,WE DEY FEEL U HERE WELL WELL FOR EDO STATE BENIN CITY ~ 14 years ago
sobas73 said: Rubbish Nothing meaningful.......To hell with you and your Apako.... Abi watin him call am?. Fool ~ 14 years ago
honey247 said: why? SOBAS73..IF U DNT LIKE D MUZIK...CNT U JST OVERLOOK IT?...MUST U COMMENT ON HIS MUZIK..ABI NA U ONLY DEY LISTEN TO D MUZIK?...GO SING UR OWN COME PUT FOR NP!...I HAIL! ~ 14 years ago
irexman said: terry u 2much i like dis song vry much in as much sey na terry g sing am ~ 14 years ago
Lammycoal said: Fuck enemies.....Bad belle People we go nack you apako!!!!Wetin Baba Terry do you? Why you dey talk say nah rubbish him dey sing?go muzik industry and see how he dey happen for there....you fools...Terry G you be my Mentor...Enywhere u enter dem go dey wanlangolo........Ter ry G for life...Eljinah ~ 14 years ago
vicisland said: no wahala keep it up na you becosend me your phone number pls 07086485256 victor devid mark from abuja ~ 13 years ago
efushielegusi said: NON SENSE WEY MAKE SENSE d song sharp, terry g. e no easy abeg keep up d good work Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |