![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 31995 plays)odu a Copy Link: rating: 2 stars/14 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
abbey78 said: sido naa baba d guy is always show himseif in new dimension all d time. ma gbadun papa too much moneyyyyyyyyyyyyyyyyy yyyyy ~ 16 years ago
bayo2002 said: Papa Tosibe You dey. Omo monkey no fine but mummy like am. Papa tosibe Akande majeun soke. ~ 16 years ago
emma_cairo said: paramount king my favourite musician is u obesere u make me forget my sorrow when ever i listen to ur son i love everything in u i wish i could meet u in person one day i do pray to Almighty GOD when i make my money obesere u must chop inside the money bcos u are too much my advise for u baba lekan continue with ur good character ~ 16 years ago
obasence said: wallah mien mien intah(u 2 good) pk1 just keep on ,u worth to be pk1. ohun olorun lohun enia papa. konisoro se fun wa.ojo ti osu to n ro...gbabe or kuronbe,so fun won.........awa ti libya gan jiga e. ~ 16 years ago
dammytoy7 said: you don kolo my man Paramount king u too geregedige. no stoping fire on God dey behind you.Any other whoever san sokoto e. ~ 15 years ago
Yekkylove said: PK 1 FOR LIFE. Sido, you are too much! Ride on, MULTI-TALENTED MUSICIAN. Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |