Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

TOO MUCH MONEY / WACONZY


Play / DL → ( 73382 plays)


NICE SONG


Copy Link:


rating: 2 stars/4 ratings





Comments:

~ 12 years ago tinaone said:
to much money
its great i love it

~ 12 years ago beatrice22 said:
tooooooo much money
i dey feel u guy

~ 12 years ago fam4love said:
yet nice guy
good too much money boys i love you so much your good guy

~ 12 years ago DONRAPPY said:
NA TOO MUCH MONEYOOOOOOOOH
PLEASE MY GUYS MEK WE HAVE TOO MUCH MONEY IS GOODOOOOOOOOOOOOH

~ 12 years ago becky4christ said:
2 much money
i love dis music,e b like sey i b queen of norway

~ 12 years ago omuc4megamoney said:
na so too much eeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
na so my guy , too much money na wetin i dey feel when ever i hear this song because baba GOD have done it for me , me too i dey move with convoy with big guy in china , nwanne na too much money

~ 12 years ago Emines said:
MEN
MONEY GOODDDDDDDDDDDDDDDDDD DDDDDDDDDDDDDDDDDDDDD DDDDD

~ 12 years ago DONRAPPY said:
I DEY MOVE WITH CONVOY BOY
EMINES U KNOW NA TOO MUCH MONEY WEE WE DEY COUNT HERE IN BENEIN REPUBLIC SO MEK WE MOVE DOWN TO EAST WITH OUR
BIGER CONVOY NOWOOOOOOOOOOOOOH

~ 12 years ago kelvinnice said:
TOO MUCH PEPE...HAHAHAHA.
BABA GOD I NEED TOO MUCH CASH BE4 THE END OF THIS YEAR...

~ 12 years ago mantzouratos said:
too much money
i love this track is too much

Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp