Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Four years / Styl plus


Play / DL → ( 225538 plays)





Copy Link:


rating: 4 stars/25 ratings





Comments:

~ 16 years ago Pryno said:
Una still dey!!!
Me ma I Dey.....
i dey come.....
Na time....
Una try!!!

~ 16 years ago timmy4real said:
too much
guy abeg I throw way salute. una get talent.
keep it up.

~ 16 years ago eki999 said:
una 2much.
o boy stly plus i think say una don go solo i no no say una dey ready to blast us,una try i beg.

~ 16 years ago seff said:
e no easy
e no easy but wit God e easy

~ 16 years ago C-boy said:
Can
U beat that?

~ 16 years ago ubakaghinwa said:
Una dey
..................... ..................Ah dis song rocks..............eh hhhhhhhhhhhhh

~ 16 years ago pimpytee said:
TOOOOOOMUCHHHHHHHHH JOOOOOOOOOOOO
D TRACK IS JST OFF D HOOK I DEY FEEL DIS GUYZ DIEEEEEEEEEEEEEEEE... .........

~ 16 years ago Fasche said:
OFFF DA HOOK
Some1 told me styl plus messed up...........what a lie
Theyve neva disappointed ma trust in their music...
This is simply off da hook.

~ 16 years ago irisyes6 said:
HOLY CRAB
UNAA............. NO GO GO SOLO NA BABA GOD DEY SAVE US

~ 16 years ago MY_ANACONDA said:
Nice beats
NICE BEATS ..POOR LYRICS....STYL PLUS ..I AM SURE CAN DO BETTER THAN THIS....WORK HARDER GUYS

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp