![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 41494 plays)good Copy Link: rating: 3 stars/6 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
suradada said: nothin do u,dat naija nigga!!! i dey feel dis song die,e dey make me dey party up always....... ~ 16 years ago
tonyc said: WETIN DEY HAPPEN NOTHING DEY HAPPEN. GUYS, MAKE UNA HELP ME BEG NIGG RAW TO TAKAM EASY. COS DIS GUY DON KILL ME OH! THIS TRACK IS A FINE ONE. IT'S MOVING ME VERY WELL. ~ 16 years ago
jadone said: MAY YOU WALK N NEVA STUMBLE, DAYZIZ BE LONG.THE GODS ARE WISE DAYZIZ BE LONG SENIOR FELLOW, I GO HIT UP ANY TIME I FALL IN NAIJA, THE GODZ ARE WISE.BY THEIR FINGERS WE SHALL KNOW THEM, JARA !JARA!! JARA!!! ~ 16 years ago
clinton4gerrard said: guys!!! i go soon pass-out oo cos this nigga raw don kill me finish, my head go blow oooo......!!!! chei nigga raw nwane!!!!!!!!!1 ~ 16 years ago
Kecy said: Great I must confess, this song is a big thriller. It really rocks. wenever i listen to it, it makes me feel my legs are lifted up the ground. Nigga raw ure the best, the greatest, talented, i dont knw wat more to say. Ride on Nigga raw, wanna keep shakin ma body. lol Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |