![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 23646 plays)THIS IS A COMBINATION OF LAGOS LANGUAGE(PIGIN ENGLISH),IGBO AND SWAHILI LANGUAGE FROM THE EASTERN AFRICA "NAKUPENDA WEWE WHICH MEANS "I LOVE YOU" FROM A NIGERIAN SON LCHRONICLE TO DOWNLOAD VIDEO OF THE SONG PLEASE FOLLOW THE LINK BELOW http://www.sendspace.com/file/97j3wi Copy Link: rating: 2 stars/1 ratings Tweet Comments:~ 13 years ago
LcHRONICLE said: THE LYRICS Aih!, LC, my brother my brother my brother my brother aaaaah, aih! VERSE 1 See them, they don come, I use dem but no be condom, They said me i no sabi sing song enter the center them show like tampon At last when I take them to London Everything, many people go dey hot, ha! Them go know am greater for function looking in my eyes you go fall for the emotion..EEEH! Oh baby girl you know say I love you pass anybody I dey feel the way your hips dey poto poto Do me for my dear body, Chei! Iga erikwanu ife Ngozi Iga erikwanu ife Nsi gi iga rikwanu ife Ngozi Iga erikwanu ife CHORUS Nakupenda Wewe Nakupenda Sana Nakupenda Wewe EWO! Nakupenda Wewe Nakupenda Sana Nakupenda Wewe EWO! VERSE 2 Every time I’m dreaming am dreaming about you What am I gonna do, am thinking about you Said I need you baby and I need you tonight I want you by my side o, I need you tonight Nobody is gonna quench the fire burning for you Nobody is gonna stop this feeling am having for you Oh no no baby aih Oh no no baby baby CHEI… CHORUS Nakupenda Wewe Nakupenda Sana Nakupenda Wewe EWO! Nakupenda Wewe Nakupenda Sana Nakupenda Wewe EWO! BRIDGING Oyo oyo oyo oyo oyo oyo oyo oyo Oyo oyo oyo oyo oyo oyo oyo oyo Iga erikwanu ife Ngozi Iga erikwanu ife Nsi gi igerikwanu ife Ngozi Iga erikwanu ife see VERSE 3 Baby tell me how to do cos am feeling your body They telling me Lc you go stop all this today Baby no mind them am gonna marry you today Take you to mammy Nne gwam ife nga eme Chei! CHORUS Nakupenda Wewe Nakupenda Sana Nakupenda Wewe EWO! Nakupenda Wewe Nakupenda Sana Nakupenda Wewe EWO! VERSE 4 See dem, they don come, I use them but no be condom They said me I no sabi sing song enter the center dey show like tampon At last when I take them to London, everything many people go dey hu uh, Them go know am greater for function Looking in my eyes you go fall for the emotion Aih! Oho oh oh oh oh Oho oh oh oh oh Oho oh oh oh oh oho Oh ho oh oh OH NO,baby mo Me and you togetherrrrrrr Na so we go dey go oh go oh go oh Nobody go stop us Foreverrrrrrrrrrrrr aihhhh Iga egbu meeee ………fade Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |