Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Wash Wash / Eldee


Play / DL → ( 34157 plays)


This track here represents a potential hit from Eldee and wastes no time in reminding us of the massive street hit "Jor oo". This one is called Na Wash. Enjoy

INTRO:
eldee the don, sarz on the beat, it’s Trybe records, Oshe!
You see this chemical, if you use it to wash this paper, it will turn to dollars..hehehe

VERSE 1:
3k BIS?
they say dem don turn am to 1-5
20kobo for phonecall?
contract line na sign say you dey ball?

me? I dont go to the mainland
I stay close to banana Island
excuse me what is BRT
when in the club i chill in VIP

huh, Im going to feature wyclef
jonathan dey pick my call himself
ooooh jay-z too dey ping me jor
i been dey follow messi play before

see me, i only fly first class
na me wey produce fimile for kas
this my new gbedu na him sure pass
ask my mom i came first in every class…in every class

CHORUS:
we dey wash
everybody’s always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash

we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash

VERSE 2:
louis vuitton
fendi gucci prada ferragamo
she say her shoe na chris lobu-ton (louboutin)
she say she no dey wear tailor lauren

ive never eaten amala
ive never tasted alomo or paraga
Me? ive never taken okada
ive never ever had pure water

i only wear human hair o
its from Dubai me i dont ever shop here o
i have four blackberry handsets
im goin to have my wedding in seychelles

noo i dont kiss on the first date
after clubbing i cant go to a guys place
without make-up i still have a fine face
im serious this is my first time nowwww

CHORUS:
we dey wash
everybody’s always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash

we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash

VERSE 3:
Fashola is a close friend
dem show my video for CNN
o boy see as i dey pop rose
im a friend of aliko dangote

i no dye wear one shoe twice
when i dye shop i no dye ask for price
i only basmati rice
barack obama dey call me for advice

U see the lord sent me to you
it is well just sow a seed or two
the more you sow the more you reap
do more my guy dont be cheap

im a youth too i share your plight
thats why i’m here to fight for your right
vote for me and i will give you light
after we win everything will be alright

CHORUS:
we dey wash
everybody’s always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash

we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash


Copy Link:


rating: 5 stars/5 ratings





Comments:

~ 12 years ago Most209 said:
eLdee
eLdee, u be baba

~ 12 years ago alwazcool said:
for real
Basic truth

~ 11 years ago David1000 said:
eldee
`e make sense joor

~ 11 years ago joblos said:
tyt
is okay by me, i like it

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp