Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

9ice Party Rider remix *new (Official Remix) / 9ice


Play / DL → ( 64757 plays)


Remix of party rider official from 9ice, the Nigerian hit maker call him 9ice


Copy Link:


rating: 3 stars/13 ratings





Comments:

~ 15 years ago kingmophasa said:
na wetin,omo nice you too plenty,as for me,mo ti ko eti ikun si won.....oboy lets go there on a skip
don't really know what to say about this dude,he's just too plenty,for now,nobody....make you keep to dey jawonsi,anytime whenever...at the same time,make you no 4get say,to ba lowo jeki awon padi e jen be....long live NICE....long live KING MOPHASA.

~ 15 years ago CrEaMdOlL said:
i dey find u o.........9ice.
i beg i need ur SaNgUe 9ICE

~ 15 years ago Hateitorloveit said:
9ICE IS NICE.
9ICE IS JUST TOO 9ICE. I DUNNO WHAT TO SAY. THIS IS SPECACULAR.

~ 15 years ago kennie52 said:
Lets go dere ! ! !
i feel u ...

~ 15 years ago shitte said:
9ice you bam
9ice miletiti.. na thesame thing he dey oooooooooooooooooo. i love all your tracks . they sound good. keep ya rythm up

~ 15 years ago kolapo said:
photocopy
i dey feel you,all your track dey ok,is your time to shine,on of the world,ade ori la fi mo ,save

~ 15 years ago 22twinkles said:
Am a party rider.
This is too much, 9nice.

~ 15 years ago Grtmimshak said:
Nice is ready
Im sorry for those of his friend he sang about in little money but now they should see its gud to help your friend's dream. Nobody, i say no one can stop destiny from shinning. Now see adigun omo alapomeji is on top in naija hip hop world with his fuji and melody style

~ 15 years ago act2sean said:
act2sean
9ice u re climbing d lather higher,
dey go we go meet u dey all, sorfa say u go arrang place keep 4 us.

~ 15 years ago raezee1 said:
Sure Boi
you get mouth na all the island

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp