![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 17995 plays)TITLE: KOKOKO [da lyrics] Chorus: Can somebody halla my father I get kokoko Can somebody halla my mother I get kokoko Iyo…iyo…iyo…iyo I get kokoko Iye…iye…iye I get kokoko [2x] Verse 1: Na so na so people just dey gather… {Iyo…iyo} Them dey go party where boy’s dey halla… {Iyo…iyo} If you no fit dance, make you park for corner… {Iyo…iyo} Owe oh..owe oh..owe oh… {iyo iyo} Put on dancing shoe,no time for your drama… {Iyo…iyo} Typical naija I no come from Ghana… {Iyo…iyo} Dance to my rhythm my brother enu ose{iyo..iyo} Owe oh..owe oh..owe oh… {iyo iyo} REPEAT CHORUS Verse 2: Plenty plenty plenty people dey for dance floor… {Iyo…iyo} Kwise I no slack,I dey give dem some more… {Iyo…iyo} Dancia baraje make u bone all night calls… {Iyo…iyo} Owe oh..owe oh..owe oh… {Iyo iyo} Rock them one by one make you change your partner...{Iyo…iyo} For this kind party we go rock together… {Iyo…iyo} Dance to my music, my sister enu ose… {Iyo…iyo} Owe oh..owe oh..owe oh… { iyo iyo} REPEAT CHORUS Me kwise and my producer,we get kokoko Me kwise, keke ogungbe, we get kokoko Me kwise and all the babes, we get kokoko Me kwise and all the guys, we get kokoko Iyo…iyo…iyo…iyo I get kokoko Iye…iye…iye I get kokoko REPEAT CHORUS TILL FADE. Copy Link: rating: 4 stars/4000 ratings Tweet Comments:Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |