![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 55674 plays)Copy Link: rating: 3 stars/16 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
chelsea said: hey am sure.......my boyz in ojuelegba will be feeln this....nutin do u jo....same ni.....same tin dey make man dey smile dey make man dey cry ~ 16 years ago
lekson4show said: party rider remix and bere mi this is really nice like 9ice, the two songz can make one go crazy bcos of the lyrics/wordins of the songs................ ..................... .................... ~ 16 years ago
kokolett said: party rider guy u re d best dude. 4get it am real party rider with ma skete`s. without d song in a club dere is notin anymore. 9ice 4 real i feel u every2nds. u re da bomb. includin street credibility and photocopy ko easy. dere can never be like you he go take long thing let them just be on their ice with out it bin twice as nice thrice as 9ice 4 real baba opomulerooooooooooooo ooooooooooooooooooooo ooooooooooooo. ma bro cant do wit u 4 a seconds. ma saye re ko dey je de ib becareful ~ 16 years ago
jesuloba said: NA GOD O Na God o it is well naija muzic don dey hurt now ............No before wey guys go just sing anything wey he just see...............i love naija muzic and am okay with them . Love you all Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |