Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Ilefo Illuminati / Olamide


Play / DL → ( 80502 plays)


Hottest yoruba rapper, Olamide drops another hot single Ilefo Illuminati.

Enjoy


Copy Link:


rating: 4 stars/8 ratings





Comments:

~ 12 years ago DORLAR said:
ILLUMINATE
OLAMIDE DON'T MIND WETIN PEOPLE DEY TALK JUST FACE UR OWN, IT IS UR TYME.
DEN DEY JEOLOUSE OF UR STRUCTURE.

~ 12 years ago lanraysterlin said:
wowo
omo gbagbe u tight die olorun u are jst d best for me espercialy wen am on bailey or guinnes i fit slap ma whitty girl frds because of u ooo

~ 12 years ago Grinprince said:
he is not praising illuminaty
som pple dnt really understand rap, not dat he is praising rap, 2 me, he is againt dem so dnt say wat u dnt kno.

~ 12 years ago biokrix said:
Fuck illuminati joooor....
Yes nigga!....i dnt nid illuminati to be rich...jst incase y'all aint got de success remedy, jst ask ya pastor...me i must blow, by his Grace!

~ 11 years ago Chuksv said:
GOD HELP US
I Like OLAMIDE but ths perticular song am nt well understand it very well ok

~ 11 years ago mynaija2gud said:
nice
nice one fuck the illuminati fans all over the world best rap musician of the year carry go olamide.

~ 4 years ago bestoffer said:
CALL FOR YOUR SUGAR MUMMY HOOKUP
My heart is full with joy i have finally found a page were connection are real I love this pages it real got my sugar mummy hook up here thanks to Barrister Ben Hello everyone i just want to tell you how I got my sugar mummy i got it from Barrister ben call him today 070 57474783 or +2349036397250

← Previous  | 

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp