![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 72220 plays)Nice track from sound sultan Copy Link: rating: 3 stars/12 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
dahuszla said: we don hear... egbon... ese gan.. ati gbo... expect us home soon.. i love this song too much cos its real.... ~ 16 years ago
waslos said: Great i was touched with this great song,it is just the reality of what is happening and what we are going thru abroad. ~ 16 years ago
emeka18277 said: Na Soo My brother u be real confirm.God bless u.I dey miss Oshidi,Mushin and Alapere.All the areas there,i dey holla ooh!God bless u all.Thank u sound sultan.U be the Adigun of nija ninjas and nija musicians.1 love! ~ 16 years ago
Grtmimshak said: Tis is reality but stupid its not possible upon all struggle for naija so make we con come suffer in naija. no its not good verse. who wan marry me wey be say he no see me b4 i travel con see money con wan marry. u dey craze and God punish that song. y u no go talk so cos u too get money. i no go forget my mama and bro but go away. we too dey for uptown dey try to bless our country people. ~ 16 years ago
williamschichi said: sound sutan NICE MUSIC,BUT WAT SHALL BE OUR PROFIT TO COME HOME SOON TO SURFER.WE LOVE NAIJA BUT DIFFICULT TO COME SOON DUE TO THE FACT THAT WE NEED TO LAY OUR BEST FOUNDATION FOR OUR GENERATION.OR IS SOUND SUTAN OR OUR PRESIDENT READY TO TAKE THE TASK. ~ 16 years ago
monggoose4 said: thanks tight song, waw, so sad too, needs to be told too take care, God bless ~ 16 years ago
surfyice09 said: The Honorable sultan of sound(music!!) You remain my favorite naija musician. You are real and creative as well speak reality. ~ 16 years ago
DEXY2007 said: nice guys una hear so make we nor forget area oooooo,big up guy u too much. Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |