Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Igwe / Dbanj ft. don jazzy


Play / DL → ( 128236 plays)





Copy Link:


rating: 3 stars/33 ratings





Comments:

~ 17 years ago emekaesogbue said:
Koko the koko
Dis na music wey I go recommend to you any day

~ 17 years ago Mudiacutty said:
dis is off the hook
i love dis.

~ 17 years ago odera891 said:
I loovee this song! lol
Ooo si na nwata bu ogaranya 1!! Lol, it's nice dat he used Igbo to sing..i think it's very good ingenuity on Don Jazzy's part.. Ah, they're too much ooo! :D Looove Naija!

~ 17 years ago best30 said:
igwe
i dey feel u my ggggggggggg carry on best dey ur side

~ 17 years ago McPere said:
hotz
this music is hot like its...

~ 17 years ago coldstone said:
koko master aka kokowater
omo dis na tune a bit of sir victor uwaifo i like holla at kas 4 me

~ 17 years ago Atohegbe said:
BIG BOY
NA GOD SEND U SING DIS JAM,COS D SONG DEY MAKE EVERY LOOK HAPPY
THOUGH I NOR KNOW D MEANING BUT D JAM IS ALIVE.

~ 17 years ago annygal said:
its da bomb
i luv it.The best of the year

~ 17 years ago famosziggy said:
igwe igwe
chai... just love da song

~ 17 years ago hotchyka said:
igwe
i love it

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2026. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp