Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

fall in love / dbanj ft don jazzy


Play / DL → ( 170346 plays)





Copy Link:


rating: 4 stars/122 ratings





Comments:

~ 16 years ago opeadegun said:
always on course!
i don tire 4 una mo hits,u're d best no doubt!

~ 16 years ago lancelot said:
the kokomaster
you have just given us the real koko,that you are really in love with someone.keep it up you are the bomb

~ 16 years ago spadelove said:
Hat Trick
The Real Deal-banj No competition...just dey flow dey go dude !!!!!

~ 16 years ago salvador said:
great
dbang your head dey there..............yo u pass dem.........keep it up..........

~ 16 years ago loposkifalad said:
koko master
as mi i dey like this,i need to meet u one on one make we talk same to 9ice,dbang fall in love go shake the world wella and u no go believe am.make u cool down and no forget ur fans o.loposki dey hail u .my num is +2348073624195

~ 16 years ago khadijah said:
dbanj oo
kool,9ce drop

~ 16 years ago odoti84 said:
dis is unlike
the koko master...this is a master piece.

~ 16 years ago tuwopwa said:
no long thin.........
Ur the real koko
master

~ 16 years ago ketybrown said:
FOR BETA 4 WORSE WE GO DEY 2GEDA 4 BETA 4 WORSE O!
this song drives me mad! i love this song, itz lyk d best ever!

~ 16 years ago opeyemi30 said:
Waoo koko master u don come again
Dbanj you alwas bring new style and the rest artist go along with it, omo you too much continue, keep on rolling, keep on moving naija.

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp