![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 97105 plays)HOT PARTY JAM Copy Link: rating: 3 stars/37 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
PRINCEGABBY said: enter the place by tuface tuface is just too good no one like him, i think the name true baba is just his name the guy is wonderful. i dey feel the guy die. ~ 16 years ago
sixty said: ogbono feli feli 2 baba ,u get mouth jo,don't mind dem girls,we go give all off dem belle cos wen we no get money dem run now we dey spend am,dey rememba we fine as hell,girls file' and enta d place wit 2 baba ~ 16 years ago
youngmoney01 said: Still waiting Hey Tu baba, I won do collabo with you, but means of contact yet, if you feel you can link, do contact me....thanks......You are my no one top artiste come rain come shining. LOVE YOU DIE ~ 16 years ago
st_lunatic said: argggggg DIS SONG IS HOT OOOOOOOOOOOOOOOOO CHIE ENTA D PLACE MEHN....i don replay dis song reach 27 times aproximatly ~ 16 years ago
youngmoney01 said: abeg ooo Abeg, those wey dey compare Tu baba and 9ice, make una know say "igimu jina sori as 9ice talk am himself, Tu Face is very very far from 9ice, 9ice self dey respect am. But whichever way sha, na d 2 of them good BUT KAKI NO BE LEATHER ~ 16 years ago
babiforreal said: oga o me too i no know wey i won enter, pls tell 2faze to clearify himself but the music dey sweet sha. ~ 16 years ago
heroofhistery said: Be Real NB: when you invest your time energy and finance into imitating, you willsuceed by becoming an imitation, and you profit products will be !!!!!!!IMITATION!!!!! ! try to encourage hardwork............. ... Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |