![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 97556 plays)HOT PARTY JAM Copy Link: rating: 3 stars/37 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
THOSMAN said: Your best is yet to come so... There is much room for improvement man! Just keep your head strong. so far very well. Which place are we to ente? I hail keep blasting. One love ~ 16 years ago
ADEBAYO-O7 said: NOTIN DO YOU U'RE DA BOMB TU BABA U DEY ALWAYZ REPRESENT GUY KIP IT UP BCOS NUTIN DO YOU AT ALL ~ 16 years ago
maseri said: na correct my gee na confirm....coz no time for to much instances(for instances) afterall nothing dey happen rather its time to ENTER D PLACE 2c things by ourself nomatter wetin e be...juz keep it rolling gee....we wey dey uptown dey mz una bad...more kudos..KC 4rm Japan ~ 16 years ago
wizzie84 said: mehn no matter wah d haterz say, u still rep Naija big time 4 shizzy, oyi abeg keep holdin it down 4 ur texas peeps..... nufin do us....... meanwhile tight parry jam u got here! ~ 16 years ago
ALLISON-JOHNSON said: keep it up man. oyi nothing do you na you be de baba of naija music.let them go to hell. ~ 16 years ago
Ouchman said: Re-enter d place This music is great. Great kudos 2 2face. keep on keeping on. Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |