![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 81009 plays)Copy Link: rating: 3 stars/10 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
maseri said: big bros nigga raw abeg carry waka coz na wetin we want 2hear....i dey hail oooo 4 making 9ja a rocking paradise...but dat girl voice with enugu slangs don make people kolo 4 Japan...abeg i dey thank una well well ooo...more kudos ~ 16 years ago
sanniemoe said: ke kwanu how fah Nigga...wassupu kutu panu?as a yoruba boi wit ibo sense...i bow 4 u,as ur yarns dey always fall my hand...i dey always feel high..keep it up bro...NDI GBO KWENU ~ 16 years ago
myman4u said: I ALWAYS NO NIGGA RAW WILL MAKE IT ABEG CARRY GO U 2 MUCH U HAVE MAKE ABA THE MAD KEEP IT UP ~ 16 years ago
honeychick said: Yesh!!! You guys should listen to another song by that gurl. her name is stormrex (desperate chick).........the title is ukwu n'ala.....featur ing cyril G.... And another one is still coming up, the title is okpo me kwe..... ~ 16 years ago
chuks888 said: hip hop dia i dey feel u nigga raw caryy waka. all naija babes i love una...... Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |