![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 38160 plays)Jebele jebele VERSE 1 She called the house today telling me this, telling me that where you both slept last night Boy you know that ain't right She said your love's getting stronger but I can't hold much longer na you dey put asunder I just can't help but wonder honey mo gini ka n mere gi esigwa yin mo Tell me what I've done wrong can you give me one reason just only one reason I just might let you be HOOK Cos i no fit hold your handie o I no fit tie your leg I no fit pluck your eyes o E no make sense abeg If today I lose you dem no make you for me If I'm supposed to have you nobody fit take you from me So I say CHORUS Jebele jebele (2x) make you dey go [Jebele jebele] I no do again o [Jebele jebele] If you dey chop dey go [jebele jebele] Na today e finish [Jebele jebele] Leave me alone [jebele jebele] Your monkey don get belle Verse 2 Yes i called her a monkey She jumps on men like a junkie You chose to be with her and thats so sad am going back to my dad you were all I had You broke my heart in two and thats so sad honey mo gini ka n mere gi oriaku mo Tell what I've done wrong can you give me one reason just only one reason I just might let you be REPEAT HOOK REPEAT CHORUS BRIDGE Boy I've made up my mind cos this time you really stepped out of line and I no fit waste my time [I no fit waste my time] I don't think I can still spend my life with you REPEAT HOOK REPEAT CHORUS Make u go your way Make I do my thing Soilder go, soilder come, Haha Wetin you fit do I fit do better, Ha Shayo na bassssssssssss REPEAT CHORUS (till fade) Copy Link: rating: 4 stars/8 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
Acid-Princess said: Hei... Naija this babe na die.... I hear u... jebele jebele.... Acid-Okpekesis ~ 16 years ago
cynthec said: oh coolllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllll kween you are so great and wonderfull, just keep on. God bless you ~ 16 years ago
wandegirl said: wande i recommend thesong for the broken hearted, its therapeutic,it heals your broken heart from within. i'm talking from experience. kween.........u' r d bomb ~ 16 years ago
Asimole said: Hi . Hi, you such a juniors i will like to be pal with you if you don't mind. gone through your profile, it really amazing. Look forward to hearing from you soon ~ 15 years ago
princessisreal said: NICE ONE THERE Is a nice song,i wish all ladies knows this.keep up d gud work Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |