![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 265691 plays)Originality (faze) is a single from faze new album (originality by faze) dropping next week. 08.08.08. Its dope - fazeforever! - join faze group here: http://www.naijapals.com/?L=groups.profile&gid=95 Copy Link: rating: 3 stars/146 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
nonshua said: JUST DE KOLO DE GO NA UR ORIGINALITY DE MAKE U DE KOLOJUST KOLO DE GO MY GUY--- ~ 16 years ago
jadone said: faze! faze!! faze!!! faze!!!! I DON DEY SHOUT YOUR NAME FOR HERE. I GO SHOW FOR NAIJA FOR XMASS I DON HAMMA. FACE WE GO ROCK FESTAC I DON MISS MY NAIJA FOR LONG CANT WAIT TO BE HOME, SWEET HOME. FAZZZZZZZZZZZZZZZZZZZ ZZEEEEEEEEEEEEEEEE FOR LIVEEEEEEEEE ~ 16 years ago
olatunjiANNY said: OMO NA YOU OH YOU ARE THE BOOM, I REALLY MEAN NOTHING DO YOU, KEEP THE GOOD WORK, MAY GOD HELP YOU,NA WE OWN THE SOCIETY, WE RUN THINGS, AND IF THEY NO SEND US PEOPLE PLENTY WEY DEN SEND US. THUNB UP!!! ~ 16 years ago
niyiboy2 said: u bi original G i luv u faze since de f day hear fazealone day na d f day i don de like u. man u r gifted i luv. ~ 16 years ago
ay_007 said: THE PERFECT DEFINATION OF MUZIK Nigeria musicians should learn, use the right people as role models!!!!! GOd bless you DUDE!!!!! Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |