~ 16 years ago
derbykade said:
na die best of d best,abeg make dem talk.i love dis song.
~ 16 years ago
Proud2bblack said:
Lord of Ajasa i dey Gbadun you right from your First Album... Keep doing it and keep it on... owo Wa ni asin Gba.... Esa loba de... Let Dem Talk... God Bless you Man...
~ 16 years ago
shakeyru said:
whatz up nice you are too much keep it on
~ 16 years ago
chiggilicious said:
Ajasa Omo u tight,men!
~ 16 years ago
itsruka said:
u too much! nyce u are really tryin and i love ajasa, he s got fire
~ 16 years ago
grin_genius4lif said:
ma fantazy seketive, 9ice answer me now, i like your song
~ 16 years ago
secefr said:
you dey cool You dey cool ajasa
~ 16 years ago
karik said:
oti poju u no go kill person.ola oluwa lo mu wa yangan.one luv
~ 16 years ago
stan-dike said:
noting do u ajasa love it ajasa
~ 16 years ago
beejay4mi said:
Nice... U too much!!!!