![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 17425 plays)JUST KEEP TRYING ...... DONT GIVE UP....QUITERS NEVER WIN AND WINNERS NEVER QUIT...WE GO MAKE AM !IF YOU BELIEVE YOU WILL MAKE IT, HOLLA US .www.newmenmuzik.com Copy Link: rating: 3 stars/3 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
amoscoja said: Wiv God al fins r Possible !! It doesn't rilly matter wetin we dey pass thru.....i go make am in Jesus name....i feeel u guyz ip it op. ~ 16 years ago
mandelaa said: WE GO MAKE AM..nigeria GO MAKE AM.. Grea.......t. this songs is good.i have listened to the main I GO MAKE AM. you guys got what it takes to become the best .All you need is a good publicity.then heaven is your limit....you are wonderful and i am greatful and thankful for blessing me with this soul.I see you guys making it already. ~ 16 years ago
luvbaby4u said: e go better why we no go make am, others wey dey make am, they get two head? no matter what the devil or the government dey do, for sure be say, i go make am, well well Bros i dey feel una well well. luv ya Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |