Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

KO GBADUN / NIGGA RAW


Play / DL → ( 111219 plays)





Copy Link:


rating: 4 stars/12 ratings





Comments:

~ 16 years ago joshameh said:
NIGGA ROW
nigg i dey feeeeeeeeeeeeeel u too much, keep it up despite de fact dat i no dey hear some of de igbo lyric, ur just too much.

~ 16 years ago venerablecash said:
rawcash
u know my name is venerable raw cash dat is why i like nigga raw so much

~ 16 years ago jacuzie said:
up nigga
u yarn wetin dey happen 4 naija.
ekiti again?

~ 16 years ago JANDON said:
nigga raw
na ture talk be dis. i dey feel u, nice song, i love it.

~ 16 years ago magee said:
ioo% 4 u
man u are nt 4rm my place,but we b bros

~ 16 years ago reubi said:
nwanneeeeeeeeeeeeee
thats nigga row 4 sure, all d way from 042. i feel u.

~ 16 years ago qud4real said:
Nigga u too raw
good work. kip bn real...

~ 15 years ago KingJadon said:
Nigga,I gonna make it. nd na you wey do my flows 4 Naija..dey arrange to disarrange
Dey!! Dat Nigga raw, my hand dey up for you. Can I send crews about life and what I've experienced ever since I came to China.. I knew you can also give me my rhythm ... You're my best. How did I get to this site, it all in search of you. I was searching gyration and who get dat tin , since pasted few months.. I couldn't use youtube ,because China Blocked it

~ 15 years ago sol2galaxy said:
Mr raw
nigga de tell dem,even if dem chop witch dem no fit close ya mouth.Dem dey crazy???

~ 15 years ago nnamdi1276 said:
bros
some of them no gbadu @ all, d system sef is really not gbadu

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp