Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

shokoribobo / kc preash


Play / DL → ( 28012 plays)





Copy Link:


rating: 4 stars/5 ratings





Comments:

~ 15 years ago baloo said:
i luv disssssssssss
u feel am

~ 15 years ago c-banks said:
BAdd MAnn
This tune is tight

~ 15 years ago jayzie said:
where dem!
i gbadun this song, u feel the groove, shokoribooooooooo no time

~ 15 years ago matrixer said:
chai..
i dey feel this jam dye..shokori bobo shokori...lol..nice jam mayyyyyyyyyn

~ 15 years ago chidiibe said:
Them dey make me kolo
no be say I too much e....... say I no rush e.......... but I wan tourch e.

~ 15 years ago Kollyx said:
bunch of crap
crappy as usual!!!

~ 15 years ago nkem4ideal said:
kc presh ,guys u rock
hi kc presh u guys are really rocking my little sister .she rank this shokoribobo as her best music ,bros nice one to say good job

~ 15 years ago zeebee said:
wowwwwwwwwwwww
o boy i no fit comment u na to much

~ 15 years ago benchels said:
wetin dey
i am ben,i just like to flex

~ 15 years ago flex2 said:
one and only best
dis soung is de one and only best 4 de girl's.

Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp