Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

SUDDENLY / D'BANJ


Play / DL → ( 197614 plays)


NICE AFRO POP BY THE KOKO MASTER


Copy Link:


rating: 4 stars/72 ratings





Comments:

~ 16 years ago citricodonosso said:
no long thing
am d'banj or skibanj like my jamaican friends call me suddenly! well d song is nice greet ur kobokolets 4 me long thing

~ 16 years ago tosain45 said:
na waooooooooooooooooo
wetin my guy they talk na the bang hear am,carry go my guy

~ 16 years ago justuah said:
from nothing to many thing.
any groove wen dem no play dis,dem no dey try

i hai una
justus

~ 16 years ago Bammexcess said:
keep rep naija men
oko yato si oko men
owo yato si owo

~ 16 years ago muyiwalov said:
you don make me fall in love
dbanji,your 2much i dey feel you and don jazng.keep on moving up
big gbosa for wande cool that guy his good i dey feel you 2 and all
mo'hit all star feelee no long thing.

~ 16 years ago entrepreneur said:
fi'le
d bang is the real guy, believe he is really felas boy as a matter of fact he is the best.making 10m monthly.dbang i know you hav bar and people cant pay u 4 show but please visit schools ur fans wants to c u expecially uniport we love you der.emmanuel geology uniport

~ 16 years ago xtielauder said:
hi
d koko himself. i dey hail you. keep it up in your music, but no behave like 2 baba wey don get factory for baby making

~ 16 years ago tripplexleo said:
Hi kokomasta
the track suddenly is a great job by mohit crew i give u guys thumb up cos the lyrics is sweet like CAKEICINE nd the beat is like KOKOMAICINE. Once again thnx 4 d job well done.

~ 16 years ago flo01 said:
good music
nice music...keep it up...

~ 16 years ago Lilchic said:
too gud
koko bros, dat song is just da bomb. u are moi best muzician

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp