Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

erimma / blackface


Play / DL → ( 62256 plays)





Copy Link:


rating: 3 stars/14 ratings





Comments:

~ 15 years ago Bammexcess said:
nice one
small small dey shake am cos e fit fall one dey

~ 15 years ago fantabor said:
how far black face
is me ur guy long time

~ 15 years ago samie said:
u too much
black face killed this beats and burried them in ma heart u r the best plantation BOY big up man

~ 14 years ago CHUKSJOEL said:
guy you too much
goy you too much no b lie, big up man, you dey make me happy for where i dey, but guy stop to dey say make them legalise weed, dem never legalise am guy dey dull themself, you want make naija win the highest mad pulpulation, guy you too much sha, i dey play your son everyday, you and faze dey me dey happy, i dey like spread una as much as i fit

~ 14 years ago dannyjojo1980 said:
sop up
9ja must live!!!!!!! black, you have a nice work but let me ask, are the actual one that have this instrumental? I had that P & p stole it from u. Its that true?

~ 14 years ago rocdiva213 said:
dis song is SPICYYY HAWWTTTT
hw can i get dis song on my damn phone ooooooo

~ 14 years ago abbey_24 said:
erimma
guy u,re the boob,anytime i listing to ur muzic ,i fil like am in the moon.

~ 14 years ago joyuyi said:
KPOPO JAM
i n IT I DEY PLAY UR JAM NON BE SMALL.UR JAM NIA DIE.

~ 9 years ago swithsmith said:
b face
guy i dey feel ur jam die. missing u.

~ 8 years ago RosyOkyte said:
Blackface VS wizkid
This dude just lost it, how can he for the third time be accusing another collegue of his for stealing his song, Now we will have Blackface VS Wizkid beef NAIJAPALS/

← Previous  | 

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp