Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

nwa aba / obinna


Play / DL → ( 28437 plays)





Copy Link:


rating: 2 stars/6 ratings





Comments:

~ 15 years ago myman4u said:
this song is funny oo
i don laugh laugh tire obinna thank u ooooo

~ 15 years ago honeychick said:
@ obinna.
This is funny.. na dis kind song wey u dey like....nothing do u na..

~ 15 years ago tonyjiro said:
no b smul somtin
big up to umu Aba- Ruff 4 real is repin u guys good. unu di too much

~ 15 years ago tiams96 said:
Nwa Aba
It a funny music and i like the song pls keep it up wish you all the best God bless u.

~ 15 years ago daz99 said:
correct boy
honeychick wetin be ur own now d song dey too funny

~ 14 years ago africanhero said:
Guy this' real
I hav been lookin 4 this sturf and now hav found it on my page...it's interestin and cool though very funny but I like it men. The 1st time I heard this sturf was on the Air-wave by one Naija DJ... keep up th mumentum God is by ur side and we appreciate the good work

~ 14 years ago syril said:
fuuuuuuuunny
i like it

~ 14 years ago collinslv said:
Gold is good for those that know the value
meanwhile i know the value of ABA

~ 14 years ago sammyify said:
CORRECT GUY
G

~ 14 years ago sammyify said:
CORRECT GUY
Boy igbakalam chayi edi too much nwa aba carry go

Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp