Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Dem mama / timaya


Play / DL → ( 170588 plays)


INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS


Copy Link:


rating: 3 stars/78 ratings





Comments:

~ 17 years ago mineilove4ever said:
NICE JAM!!!!!
Dis guy is great

In 9ja if a chap churns out an album of 11 tracks and say 4-5 are hit tracks pls!!!! letz give him a bow

1 luv bro more power 2 ur elbow

Arios!!!!!!!!!

~ 17 years ago iniz4life said:
u are 2 much
i wan u 2 do more than this.

our hands are on ur wrist dem ma.......

~ 17 years ago tnaz said:
dem papa
wen i remember this song i alws remember my boyfreind he loves the song so much

~ 17 years ago sistusdgreat said:
true story
I remember this event....saro wina and that odi village thing.
military is mean.

~ 17 years ago jojoarmani4u said:
MY bro dem mama for the poeple wey make we niger delta suffer
dem mama for the govt wey don make our [place good , wey be sey na will dey feed the whole nation , men timaya carry on i beg sing for them their papa too demm mamama and dem pappapappapapa, men u are dion a real good music i love you music thank so much for making us known; south south

~ 17 years ago akejucarex said:
AKEBAJA
I love da music cos it's dedicated to all caring mother.

~ 17 years ago ybaby said:
naija songs r d bomb!!
very inspirational,i listen to it over and over again, luv ur guts and originality...keep it up man!!

~ 17 years ago nairaboi said:
timaya is off da hook
o boi eee too bam i tel you, dis joint eeee dey kill.
good work broff

~ 17 years ago kennie52 said:
1 LOVE
TIMAYA

~ 17 years ago KVL said:
Olotu Timaya
Mke we dey Swo dey Go.
Timaya is a true Bayelsan
" B.Y Kuro keme "-KVL

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp